Difference between revisions of "ganja"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
*Na wetin dem dey smoke to dey high. | *Na wetin dem dey smoke to dey high. | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
+ | #na wetin person smoke to fit high | ||
#:* {{ux|dv|Some people just tink for deir mind say all de boys for Ajegunle dey smoke '''ganja'''. |NSC_Agnes. Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp}} | #:* {{ux|dv|Some people just tink for deir mind say all de boys for Ajegunle dey smoke '''ganja'''. |NSC_Agnes. Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp}} | ||
#:* {{ux|dv|Fela na my guy anyday, de guy no send anybody, he dey smoke im '''ganja''' on stage live!|NSC_Agnes. (I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage)}} | #:* {{ux|dv|Fela na my guy anyday, de guy no send anybody, he dey smoke im '''ganja''' on stage live!|NSC_Agnes. (I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | *[[weed]], [[igbo]], [[vegetable]], [[grass]] | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: indian hemp,marijuana | ||
+ | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | #na when person dey behave like who high | ||
+ | #:* {{ux|dv|De youth leader dey behave like '''ganja''' dey work am. |NSC_Agnes. (The youth leader is behaving like he is high on marijuana)}} | ||
+ | ====Relateed form==== | ||
+ | [[high]], [[airy]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[weed]], [[igbo]], [[vegetable]], [[grass]] | *[[weed]], [[igbo]], [[vegetable]], [[grass]] |
Revision as of 15:03, 3 November 2020
Naija
Etymology
From: Hindigāṁjā
Pronunciation
- gándʒà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 35482
Definition
- Na wetin dem dey smoke to dey high.
Noun
- na wetin person smoke to fit high
- Some people just tink for deir mind say all de boys for Ajegunle dey smoke ganja. — NSC_Agnes. Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp
- Fela na my guy anyday, de guy no send anybody, he dey smoke im ganja on stage live! — NSC_Agnes. (I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage)
Synonyms
Translations
- English: indian hemp,marijuana
Adjective
- na when person dey behave like who high
- De youth leader dey behave like ganja dey work am. — NSC_Agnes. (The youth leader is behaving like he is high on marijuana)
Relateed form
Synonyms
Translations
- English: indian hemp,marijuana