ganja

Revision as of 10:08, 28 January 2021 by 154.66.38.227 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Hindi gañjā meaning powerful preparation from cannabis sativa

Pronunciation

  • gándʒà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 35482

Definition

  • Na wetin person smoke to fit high.

Noun

  • Some people just tink for deir mind say all de boys for Ajegunle dey smoke ganja.  — (NSC_Agnes_2020, Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp.)
  • Fela na my guy anyday, de guy no send anybody, he dey smoke im ganja on stage live!  — (NSC_Agnes _2020, I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage.)

Synonyms

Translations

  • English: indian hemp, marijuana