Difference between revisions of "gatefee"

 
(7 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
gatefee: entrance fee -- Definition in Naija?
+
* Money wey de dey [[collect]] for person hand before e go fit enter where someting dey happen.
 
+
:*{{ux|dv|Di '''gatefee''' na 2k o.|(The entrance fee is two thousand!)}}
 
+
:*{{ux|dv|E get somekind place wey de no dey carry dey go. You gats carry '''gatefee''' follow body make e no go turn had I known. |(There are places that you do not just go to. You have take a gate fee along to avoid unfortunate situations.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Di '''gatefee''' na 2k o.|no translation}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[gateman]]
 
* [[gateman]]
 
====Antonyms====
 
*
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: entrance fee
+
* English: ''gate fee''

Latest revision as of 14:14, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English gate and fee

Pronunciation

  • gétfî

Play Play

Noun

  • Money wey de dey collect for person hand before e go fit enter where someting dey happen.
  • Di gatefee na 2k o.  — (The entrance fee is two thousand!)
  • E get somekind place wey de no dey carry dey go. You gats carry gatefee follow body make e no go turn had I known.  — (There are places that you do not just go to. You have take a gate fee along to avoid unfortunate situations.)

Related forms

Translations

  • English: gate fee