Difference between revisions of "gatefee"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Money wey de dey [[collect]] for person hand before e go fit enter where someting dey happen. | * Money wey de dey [[collect]] for person hand before e go fit enter where someting dey happen. | ||
− | :*{{ux|dv|Di '''gatefee''' na 2k o.|( | + | :*{{ux|dv|Di '''gatefee''' na 2k o.|(The entrance fee is two thousand!)}} |
− | :*{{ux|dv|E get somekind place wey de no dey carry dey go. You gats carry '''gatefee''' follow body make e no go turn had I known. |( | + | :*{{ux|dv|E get somekind place wey de no dey carry dey go. You gats carry '''gatefee''' follow body make e no go turn had I known. |(There are places that you do not just go to. You have take a gate fee along to avoid unfortunate situations.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 14:14, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English gate and fee
Pronunciation
- gétfî
Noun
- Money wey de dey collect for person hand before e go fit enter where someting dey happen.
- Di gatefee na 2k o. — (The entrance fee is two thousand!)
- E get somekind place wey de no dey carry dey go. You gats carry gatefee follow body make e no go turn had I known. — (There are places that you do not just go to. You have take a gate fee along to avoid unfortunate situations.)
Related forms
Translations
- English: gate fee