gatefee
Naija
Etymology
From: English gate and fee
Pronunciation
- gétfî
Noun
- Money wey de dey collect for person hand before e go fit enter where someting dey happen.
- Di gatefee na 2k o. — (Egbokhare_2021, The entrance fee is two thousand!)
- E get somekind place wey de no dey carry dey go. You gats carry gatefee follow body make e no go turn had I known. — (NSC_2021, There are places that you do not just go to. You have take a gate fee along to avoid unfortunate situations.)
Related forms
Translations
- English: gate fee