gatefee

Revision as of 17:15, 28 January 2021 by 154.66.38.191 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English gate and fee

Pronunciation

  • gétfî

Play Play

Noun

Money wey de dey collect for person hand before e go fit enter somewhere wey someting dey happen

  • Di gatefee na 2k o.  — (Egbokhare_2021, The entrance fee is two grand!)

Related forms

Translations

  • English: entrance fee