gatefee

Revision as of 21:17, 18 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English gate and fee

Pronunciation

  • gétfî

Play Play

Noun

  • Money wey de dey collect for person hand before e go fit enter where someting dey happen.
  • Di gatefee na 2k o.  — (Egbokhare_2021, The entrance fee is two thousand!)
  • E get somekind place wey de no dey carry dey go. You gats carry gatefee follow body make e no go turn had I known.  — (NSC_2021, There are places that you do not just go to. You have take a gate fee along to avoid unfortunate situations.)

Related forms

Translations

  • English: gate fee