Difference between revisions of "gateman"

Line 11: Line 11:
 
*Person wey im work na to open and close di gate for people and [[motor]] wey dem de enter for fence house.
 
*Person wey im work na to open and close di gate for people and [[motor]] wey dem de enter for fence house.
 
:*{{ux|dv|I reach im office, im '''gateman''' no allow us enter.|(Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)}}
 
:*{{ux|dv|I reach im office, im '''gateman''' no allow us enter.|(Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)}}
:*{{ux|dv|For [[bigman]] house, person no dey know who be '''gateman''' who be [[maiguard]].|(NSC_Abonyi_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)}}
+
:*{{ux|dv|For [[bigman]] house, person no dey know who be '''gateman''' who be [[maiguard]].|(NSC_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)}}
:* {{ux|dv| De say de don see woman wey dey do '''gateman''. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Some women are also employed as gatekeepers.)}}
+
:* {{ux|dv| De say de don see woman wey dey do '''gateman''. |(NSC_2021, Some women are also employed as gatekeepers.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[gatefee]]
 
* [[gatefee]]

Revision as of 21:19, 18 September 2022

Naija

Etymology

From: English gate and man

Pronunciation

  • gètmân

Play Play

Noun

  • Person wey im work na to open and close di gate for people and motor wey dem de enter for fence house.
  • I reach im office, im gateman no allow us enter.  — (Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)
  • For bigman house, person no dey know who be gateman who be maiguard.  — (NSC_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)
  • De say de don see woman wey dey do 'gateman.  — (NSC_2021, Some women are also employed as gatekeepers.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: gatekeeper