Difference between revisions of "gateman"

 
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*Person wey im work na to open and close di gate for people and [[motor]] wey dem de enter for fence house.
+
*Person wey im work na to open and close di gate for people and [[motor]] wey dem de enter for compound.
 
:*{{ux|dv|I reach im office, im '''gateman''' no allow us enter.|(When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)}}
 
:*{{ux|dv|I reach im office, im '''gateman''' no allow us enter.|(When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)}}
 
:*{{ux|dv|For [[bigman]] house, person no dey know who be '''gateman''' who be [[maiguard]].|(It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)}}
 
:*{{ux|dv|For [[bigman]] house, person no dey know who be '''gateman''' who be [[maiguard]].|(It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)}}

Latest revision as of 12:29, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English gate and man

Pronunciation

  • gètmân

Play Play

Noun

  • Person wey im work na to open and close di gate for people and motor wey dem de enter for compound.
  • I reach im office, im gateman no allow us enter.  — (When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)
  • For bigman house, person no dey know who be gateman who be maiguard.  — (It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)
  • De say de don see woman wey dey do 'gateman.  — (Some women are also employed as gatekeepers.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: gatekeeper