Difference between revisions of "gateman"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
*Person wey im work na to open and close di gate for people and [[motor]] wey dem de enter for fence house. | *Person wey im work na to open and close di gate for people and [[motor]] wey dem de enter for fence house. | ||
:*{{ux|dv|I reach im office, im '''gateman''' no allow us enter.|(Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)}} | :*{{ux|dv|I reach im office, im '''gateman''' no allow us enter.|(Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|For [[bigman]] house, person no dey know who be '''gateman''' who be [[maiguard]].|( | + | :*{{ux|dv|For [[bigman]] house, person no dey know who be '''gateman''' who be [[maiguard]].|(NSC_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)}} |
− | :* {{ux|dv| De say de don see woman wey dey do '''gateman''. |( | + | :* {{ux|dv| De say de don see woman wey dey do '''gateman''. |(NSC_2021, Some women are also employed as gatekeepers.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[gatefee]] | * [[gatefee]] |
Revision as of 21:19, 18 September 2022
Naija
Etymology
From: English gate and man
Pronunciation
- gètmân
Noun
- Person wey im work na to open and close di gate for people and motor wey dem de enter for fence house.
- I reach im office, im gateman no allow us enter. — (Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)
- For bigman house, person no dey know who be gateman who be maiguard. — (NSC_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)
- De say de don see woman wey dey do 'gateman. — (NSC_2021, Some women are also employed as gatekeepers.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: gatekeeper