gateman
Naija
Etymology
From: English gate and man
Pronunciation
- gètmân
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3599
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 12492
Noun
- Person wey e work for house wey de fence na to dey open and close di gate for people and motor.
- I reach im office, im gateman no allow us enter. — (Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)
- For bigman house person no dey who be gateman who be maiguard. — (NSC_Abonyi_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in the house of a moneybag.)
- De say de don see woman wey dey do 'gateman. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, They confirm that women also man the gates.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: gatekeeper