gateman
Naija
Etymology
From: English gate and man
Pronunciation
- gètmân
Noun
- Person wey im work na to open and close di gate for people and motor wey dem de enter for fence house.
- I reach im office, im gateman no allow us enter. — (Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)
- For bigman house, person no dey know who be gateman who be maiguard. — (NSC_Abonyi_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)
- De say de don see woman wey dey do 'gateman. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, They confirm that women also man the gates.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: gatekeeper