Difference between revisions of "gbege"

 
(47 intermediate revisions by 12 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
[[kasala]] , [[katakata]], [[fight-fight]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from: ''unknown''
+
From: ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-gbege.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbege.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbege.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbege.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 5
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1178
 
* Frequency in raw corpus: 249
 
* Frequency rank in raw corpus: 1141
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
gbege: problem, a clash -- Definition in Naija?
+
# Wetin fit disturb person mind.
 +
#*{{ux|dv|I no wan any '''gbege''' o.|(I do not want any problem.)}}
 +
#* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}}
 +
# Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.
 +
#* {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting.|(bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)}}
 +
#* {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)}}
 +
#* {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)}}
 +
# Bad ting wey happen.
 +
#*{{ux|dv| Any '''gbege''' you bring come, Nigerian man dey inside. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)}}
 +
# Matter wey people [[drag]].
 +
#* {{ux|dv| Afta much '''gbege''' di organisers allow am. |(bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers.)}}
 +
# Sey something be [[kpamgba]].
 +
#* {{ux|dv|Because Pidgin na im be di '''gbege'''. |(NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal.)}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[kasala]] , [[katakata]], [[yawa]], [[fight-fight]], [[palaver]]
  
 +
====Antonyms====
 +
* [[soft]], [[calm]]
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
====Translations====
#: {{ux|dv|I no wan any '''gbege''' o.|no translation}}
+
* English: ''chaos'', ''trouble'', ''fight'', ''argument''
# - (frequency:54)
 
#: {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}}
 
#: {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, __no translation__)}}
 
# det (frequency:44)
 
#: {{ux|dv|Anoder '''gbege'''? |(IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble ?)}}
 
#: {{ux|dv|Because Pidgin na im be di '''gbege'''. |(NST_cleaned__2549, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|Afta much '''gbege''' di organisers allow am. |(bbc__22148, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting |(bbc__26534, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|Gun cartridge wey fall for ground during di '''gbege''' |(bbc__55078, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP Governor for Rivers State carri waka go see tins wey scatter during di '''gbege'''. |(bbc__9982, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Around dis time, di BBC reporter begin use phone record di whole '''gbege'''. |(bbc__17394, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na when dem try dey counter one anoda, di whole '''gbege''' start tok one resident wey no want make im name comot. |(bbc__5258, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|One member of di women football squad, Raisa Ajeba say she bin dey train di same day di '''gbege''' happun. |(bbc__78375, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Thousands of people don scatter, many run enter Nigeria, since di '''gbege''' for di English-speaking regions of Cameroon increase. |(bbc__93849, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Any '''gbege''' you bring come, any '''gbege''' you bring come, Nigerian man dey inside. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any challenge you bring up, Nigerian man is involved.)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, __no translation__)}}
 
# case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No fear of rumours of '''gbege'''. |(bbc__5398, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De say, Eritrea collect ein independa from Ethiopia, during di year 1993 after one 30-year ozighi wey dem do, and with anoda border '''gbege''', wey happen for five years, wey plenty ten of thousand of pipo kpai inside. |(ja102__800, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 
+
===Verb===
====Synonyms====
+
* Sey somebody or something cause [[kasala]].
* kasala 0.90 264, incident 0.79 154, katakata 0.78 257, kata-kata 0.74 41, protests 0.73 157, confusion 0.72 89, fight-fight 0.68 236, explosion 0.68 149, fighting 0.63 52
+
:* {{ux|dv| NLC dey '''gbege''' federal government on top fuel matter.|(NLC is causing trouble for the federal government as a result of increase in fuel price.)}}
 
 
====Antonyms====
 
* kasala 0.90 264, incident 0.79 154, katakata 0.78 257, kata-kata 0.74 41, protests 0.73 157, confusion 0.72 89, fight-fight 0.68 236, explosion 0.68 149, fighting 0.63 52
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: problem, a clash
+
* English: ''fight''

Latest revision as of 14:22, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbègé

Play Play

Noun

  1. Wetin fit disturb person mind.
    • I no wan any gbege o.  — (I do not want any problem.)
    • I don enter gbege.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
  2. Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.
    • Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting.  — (bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)
    • E reach 13 states wey gbege happun.  — (bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)
    • Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper.  — (bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)
  3. Bad ting wey happen.
    • Any gbege you bring come, Nigerian man dey inside.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)
  4. Matter wey people drag.
    • Afta much gbege di organisers allow am.  — (bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers.)
  5. Sey something be kpamgba.
    • Because Pidgin na im be di gbege.  — (NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: chaos, trouble, fight, argument

Verb

  • Sey somebody or something cause kasala.
  • NLC dey gbege federal government on top fuel matter.  — (NLC is causing trouble for the federal government as a result of increase in fuel price.)

Translations

  • English: fight