Difference between revisions of "gbege"

 
(39 intermediate revisions by 12 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
[[kasala]] , [[katakata]], [[fight-fight]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from: ''unknown''
+
From: ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 11: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-gbege.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbege.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 5
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1178
 
* Frequency in raw corpus: 249
 
* Frequency rank in raw corpus: 1141
 
 
===Definition===
 
sey somebody/something cause kasala
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
# sey person no want wahala
+
# Wetin fit disturb person mind.
#: {{ux|dv|I no wan any '''gbege''' o.|(Egbokhare 2020, I do not want any problem)}}
+
#*{{ux|dv|I no wan any '''gbege''' o.|(I do not want any problem.)}}
#: {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}}
+
#* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}}
# sey political yawa
+
# Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.
#: {{ux|dv|Thousands of people don scatter, many run enter Nigeria, since di '''gbege''' for di English-speaking regions of Cameroon increase. |(bbc__93849, __no translation__)}}
+
#* {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting.|(bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)}}
#: {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, __no translation__)}}
+
#* {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)}}
#: {{ux|dv|Gun cartridge wey fall for ground during di '''gbege''' |(bbc__55078, __no translation__)}}
+
#* {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)}}
#: {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, __no translation__)}}
+
# Bad ting wey happen.
# sey something bi de real thing
+
#*{{ux|dv| Any '''gbege''' you bring come, Nigerian man dey inside. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)}}
#: {{ux|dv|Because Pidgin na im be di '''gbege'''. |(NST_cleaned__2549, __no translation__)}}
+
# Matter wey people [[drag]].
#:{{ux|dv|Any '''gbege''' you bring come, any '''gbege''' you bring come, Nigerian man dey inside. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any challenge you bring up, Nigerian man is involved.)}}
+
#* {{ux|dv| Afta much '''gbege''' di organisers allow am. |(bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers.)}}
# sey people dey drag matter
+
# Sey something be [[kpamgba]].
#: {{ux|dv|Afta much '''gbege''' di organisers allow am. |(bbc__22148, __no translation__)}}
+
#* {{ux|dv|Because Pidgin na im be di '''gbege'''. |(NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal.)}}
#: {{ux|dv|Anoder '''gbege'''? |(IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble ?)}}
+
====Synonyms====
#: {{ux|dv|Na when dem try dey counter one anoda, di whole '''gbege''' start tok one resident wey no want make im name comot. |(bbc__5258, __no translation__)}}
+
* [[kasala]] , [[katakata]], [[yawa]], [[fight-fight]], [[palaver]]
# say fight dey shele
 
#: {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting |(bbc__26534, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One member of di women football squad, Raisa Ajeba say she bin dey train di same day di '''gbege''' happun. |(bbc__78375, __no translation__)}}
 
  
 +
====Antonyms====
 +
* [[soft]], [[calm]]
  
====Synonyms====
+
====Translations====
[[kasala]] , [[katakata]], [[yawa]], [[fight-fight]]
+
* English: ''chaos'', ''trouble'', ''fight'', ''argument''
  
====Antonyms====
+
===Verb===
[[soft]], [[calm]]
+
* Sey somebody or something cause [[kasala]].
 +
:* {{ux|dv| NLC dey '''gbege''' federal government on top fuel matter.|(NLC is causing trouble for the federal government as a result of increase in fuel price.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
English: ''chaos'',  ''trouble'', ''fight'', ''argument''
+
* English: ''fight''

Latest revision as of 14:22, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbègé

Play Play

Noun

  1. Wetin fit disturb person mind.
    • I no wan any gbege o.  — (I do not want any problem.)
    • I don enter gbege.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
  2. Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.
    • Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting.  — (bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)
    • E reach 13 states wey gbege happun.  — (bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)
    • Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper.  — (bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)
  3. Bad ting wey happen.
    • Any gbege you bring come, Nigerian man dey inside.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)
  4. Matter wey people drag.
    • Afta much gbege di organisers allow am.  — (bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers.)
  5. Sey something be kpamgba.
    • Because Pidgin na im be di gbege.  — (NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: chaos, trouble, fight, argument

Verb

  • Sey somebody or something cause kasala.
  • NLC dey gbege federal government on top fuel matter.  — (NLC is causing trouble for the federal government as a result of increase in fuel price.)

Translations

  • English: fight