Difference between revisions of "gbege"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Verb) |
||
(28 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-gbege.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gbege.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-gbege.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gbege.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Wetin fit disturb person mind. |
− | #*{{ux|dv|I no wan any '''gbege''' o.|( | + | #*{{ux|dv|I no wan any '''gbege''' o.|(I do not want any problem.)}} |
#* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}} | #* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}} | ||
− | # | + | # Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area. |
− | #*{{ux|dv| | + | #* {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting.|(bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)}} |
− | #* {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest | + | #* {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)}} |
− | + | #* {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)}} | |
− | #* {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented)}} | + | # Bad ting wey happen. |
− | # | + | #*{{ux|dv| Any '''gbege''' you bring come, Nigerian man dey inside. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)}} |
− | + | # Matter wey people [[drag]]. | |
− | #*{{ux|dv|Any | + | #* {{ux|dv| Afta much '''gbege''' di organisers allow am. |(bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers.)}} |
− | # | + | # Sey something be [[kpamgba]]. |
− | #* {{ux|dv|Afta much '''gbege''' di organisers allow am. |(bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers. | + | #* {{ux|dv|Because Pidgin na im be di '''gbege'''. |(NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal.)}} |
− | + | ====Synonyms==== | |
− | # Sey | + | * [[kasala]] , [[katakata]], [[yawa]], [[fight-fight]], [[palaver]] |
− | #* {{ux|dv| | ||
− | |||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[soft]], [[calm]] | ||
− | ==== | + | ====Translations==== |
− | + | * English: ''chaos'', ''trouble'', ''fight'', ''argument'' | |
− | === | + | ===Verb=== |
− | [[ | + | * Sey somebody or something cause [[kasala]]. |
+ | :* {{ux|dv| NLC dey '''gbege''' federal government on top fuel matter.|(NLC is causing trouble for the federal government as a result of increase in fuel price.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | English: | + | * English: ''fight'' |
Latest revision as of 14:22, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbègé
Noun
- Wetin fit disturb person mind.
- I no wan any gbege o. — (I do not want any problem.)
- I don enter gbege. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
- Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.
- Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting. — (bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)
- E reach 13 states wey gbege happun. — (bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)
- Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. — (bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)
- Bad ting wey happen.
- Any gbege you bring come, Nigerian man dey inside. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)
- Matter wey people drag.
- Afta much gbege di organisers allow am. — (bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers.)
- Sey something be kpamgba.
- Because Pidgin na im be di gbege. — (NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal.)
Synonyms
- kasala , katakata, yawa, fight-fight, palaver
Antonyms
Translations
- English: chaos, trouble, fight, argument
Verb
- Sey somebody or something cause kasala.
- NLC dey gbege federal government on top fuel matter. — (NLC is causing trouble for the federal government as a result of increase in fuel price.)
Translations
- English: fight