Difference between revisions of "gbege"

Line 19: Line 19:
 
#* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}}
 
#* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}}
 
# Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.  
 
# Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.  
#* {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting |(bbc__26534, The clash between the cultist, killed at least one person.)}}
+
#* {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting |(bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)}}
 
#* {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)}}
 
#* {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)}}
 
#* {{ux|dv|Gun cartridge wey fall for ground during di '''gbege''' |(bbc__55078, There were gun cartridge that fell on the ground during the crisis.)}}
 
#* {{ux|dv|Gun cartridge wey fall for ground during di '''gbege''' |(bbc__55078, There were gun cartridge that fell on the ground during the crisis.)}}

Revision as of 09:21, 4 June 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbègé

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1178
  • Frequency in raw corpus: 249
  • Frequency rank in raw corpus: 1141

Noun

  1. Wetin fit disturb person mind.
    • I no wan any gbege o.  — (Egbokhare 2020, I do not want any problem.)
    • I don enter gbege.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
  2. Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.
    • Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting  — (bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)
    • E reach 13 states wey gbege happun.  — (bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)
    • Gun cartridge wey fall for ground during di gbege  — (bbc__55078, There were gun cartridge that fell on the ground during the crisis.)
    • Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper.  — (bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)
  3. Bad ting wey happen.
    • Any gbege you bring come, Nigerian man dey inside.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)
  4. Matter wey people drag.
    • Afta much gbege di organisers allow am.  — (bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers.)
  5. Sey something be kpamgba.
    • Because Pidgin na im be di gbege.  — (NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: chaos, trouble, fight, argument

Verb, Transitive

Sey somebody or something cause kasala.

  • NLC dey gbege federal government on top fuel matter.  — (NSC_Shulammite 2020, NLC is causing trouble for the federal government as a result of fuel increase.)

Translations

  • English: fight