Difference between revisions of "ginger"

 
(13 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
* [[ginja]]
 
* [[ginja]]
  
===Etymology===
+
===Etymology 1===
From: English ''ginger''
+
From: English ''ginger'' ''Zingiber officinale''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* dʒíndʒà
 
* dʒíndʒà
 
<sm2>Pcm-ng-ginger.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ginger.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ginger.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-ginger.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 3
+
#Spice wey de dey use cook food or make [[agbo]].
* Frequency rank in NSC treebank: 1487
+
#:*{{ux|dv|My pikin wey no dey like '''ginger'''... |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, my child dislikes ginger.)}}
* Frequency in raw corpus: 448
+
====Translation====
* Frequency rank in raw corpus: 711
+
English: ''ginger''
 +
 
 +
===Etymology 2===
 +
From: English ''ginger'' ''Zingiber officinale''
 +
===Pronunciation===
 +
* dʒíndʒà
 +
<sm2>Pcm-ng-ginger.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-ginger.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na spice wey de dey use cook food or make [[agbo]].
 
#:*{{ux|dv|In fact na, my pikin wey no dey like '''ginger'''. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, Actually, my child dislikes ginger.)}}
 
 
#Doings wey dey make tings dey happen.
 
#Doings wey dey make tings dey happen.
 
#:*{{ux|dv|Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia '''ginger'''. |(bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)}}
 
#:*{{ux|dv|Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia '''ginger'''. |(bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)}}
#:*{{ux|dv|Ibrahim El Zakzaky, wey get im '''ginger''' from di Islamic Revolution inside Iran, don dey prison since 2015. |(bbc__57452, Ibrahim El Zakzaky, whose support comes from the Islamic Revolution in Iran, has been imprisoned since 2015.)}}
+
#:*{{ux|dv|Im follow salute all di troops and e '''ginger''' dem sey make dem dey focused and make dem dey professional as dem dey work. |(bbc__58641, He joined in commending the troops and encouraged them to remain focused and to act professionally in the discharge of their duties.)}}
#:*{{ux|dv|Im follow salute all di troops an e '''ginger''' dem say make dem dey focused and make dem dey professional as dem dey work. |(bbc__58641, He joined in commending the troops and encouraged them to remain focused and to act professionally in the discharge of their duties.)}}
+
#Sey person blood begin hot ontop [[matter]] and con carry am put for [[head]] reach to [[protest]].
#Na sey person blood begin hot ontop [[matter]] and con carry am put for [[head]] reach to [[protest]].
 
#:*{{ux|dv|Why you want make people join dis '''ginger''' to protect di Congo Basin Forest? |(bbc__100711, Why do you want people to join the uprising to protect the Congo Basin Forest?)}}
 
 
#:*{{ux|dv|President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian '''ginger''' for social media |(bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)}}
 
#:*{{ux|dv|President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian '''ginger''' for social media |(bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)}}
#:*{{ux|dv|Di '''ginger''' for dat game plenty. |(bbc__34822, The game was highly charged.)}}
+
#:*{{ux|dv|Onana just dey shine for Ajax since im waka come di club for 2015 and im '''ginger''' don pay as e kolobi di Dutch cup with dem. |(brila__1240, Onana has been outstanding in Ajax since joining the club in 2015 and his zeal and zest has paid off with him winning the Dutch Cup with the club.)}}
#:*{{ux|dv|Onana just dey shine for Ajax since im waka come the club for 2015 and im '''ginger''' don pay as e kolobi the Dutch cup with dem. |(brila__1240, Onana has been outstanding in Ajax since joining the club in 2015 and his zeal and zest has paid off with him winning the Dutch Cup with the club.)}}
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* [[pepper]],
 
 
 
====Antonyms====
 
*
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Zingiber officinale/ginger'', ''motivation'', ''protest''
+
* English: ''motivation'', ''protest''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Sey person get doings wey dey make tings dey happen.
+
#Sey doings wey person or someting get dey fit make tings dey happen.
#:*{{ux|dv|Di tin wey '''ginger''' me to read well na sey my [[pile]] go flog me if I fail o.|(Egbokhare_221, What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.}}
+
#:*{{ux|dv|Di tin wey '''ginger''' me to read well na sey my [[pile]] go flog me if I fail o.|(What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.}}
#: {{ux|dv|Women all over di world don begin '''ginger''' demself, dey protest for equal pay. |(bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)}}
+
#:*{{ux|dv|She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im '''ginger''' her to dey play Tennis. |(brila__1417, She said that it was Serena Williams, the 23-time Grand Slam winner who inspired her to play tennis.)}}
#: {{ux|dv|Dat one na im '''ginger''' her to create her own. |(bbc__27074, __no translation__)}}
+
#Sey people blood dey hot ontop [[matter]] wey de [[carry]] for [[head]] reach [[protest]].
#: {{ux|dv|Donald Trump 'shithole' talk dey make people '''ginger''' |(bbc__100481, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Women all over di world don begin '''ginger''' demself, dey protest for equal pay. |(bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)}}
# aux-obj (frequency:11)
+
#:*{{ux|dv|Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey '''ginger'''. |(The National Assembly workers signaled the beginning of a four day warning strike when picketing commenced on Monday.)}}
#: {{ux|dv|Moyinoluwa tok say na her papa dey '''ginger''' her. |(bbc__68047, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Aurier tell French television say na ''stupid decision, and na politics dey '''ginger''' di Caf presido. |(bbc__17959, __no translation__)}}
 
# ccomp-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Barcelona still dey try '''ginger''' demself from wen dem lose Champions League to Liverpool. |(bbc__19112, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im '''ginger''' her to dey play Tennis. |(brila__1417, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Tiger Woods dey '''ginger''' |(brila__1826, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pipo dey hope say economy go '''ginger''' as dem don sign budget 5m to use take buy dustbin |(bbc__81443, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey '''ginger'''. |(bbc__101248, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|However, even through e never dey clear who go lead di Ninth National Assembly, Ahmed Lawan and Femi Gbajabiamila dey '''ginger'''. |(bbc__56730, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|How Super Falcons AWCON 2018 victory '''ginger''' Buhari, plenti Nigerians |(bbc__73342, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di movie '''ginger''' pipo wen e land Nigeria for February sotay pipo still dey do 'Wakanda' forever up till today. |(bbc__36614, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|create jobs and '''ginger''' how we dey use and share technology, Masanawa tok. |(bbc__590, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We don dey build our culture back - O.C. Ukeje With over 100 theatre shows wey dey for di Lagos theatre festival, artistes dem say di festival don give dem voice and '''ginger''' di theatre culture for Nigeria. |(bbc__6849, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I con grate '''ginger''' inside. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__74, I then added ginger in it)}}
 
#: {{ux|dv|And den on top anoda one for dis very o'clock, still ontop di same Chibok girls matter, di joinbody of Bring Back Our Girls don come outside o dey clap hand give Naija government for di way de take '''ginger''' every, every to release eh, rescue dese eh eighty two Chibok girls wey be sey Boko Haram just release recently, |(NST_cleaned__2405, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ogbonge Nollywood actor and lecturer for Theatre Arts for University of Port Harcourt, Sam Dede say im '''ginger''' di tok so pipo for Africa go begin tink again about di way dem dey address demsef, to show di world say di talents and ability dey inside Africans. |(bbc__77100, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Speaker of di House Yakubu Dogara bin get to calm dem down afta dem '''ginger''' scatter Members of di House of Representatives no hide mouth as dem tell President Muhammadu Buhari say e reach to impeach am for di $462m of public money wey im use to buy jets for military without approval by National Assembly. |(bbc__92060, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis wan wey dem tok don make many pipo begin '''ginger''' for social media. |(bbc__42901, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Omoyele Sowore no be today meat, na since di days of June 12, 1993 na im e begin '''ginger''' for Nigeria mata. |(bbc__77497, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis no be di first time di kontri go try '''ginger''' pipo don born pikin. |(bbc__41915, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|After England player, David Beckham, join Real Madrid for 2003, im enjoy special tax awoof because Spain wan '''ginger''' other ogbonge footballers and managers make dem come La Liga. |(bbc__13056, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
 
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
*  [[dull]]
 
*  [[dull]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to inspire
+
* English: ''to inspire/motivate'', ''to protest''

Latest revision as of 16:05, 31 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology 1

From: English ginger Zingiber officinale

Pronunciation

  • dʒíndʒà

Play Play

Noun

  1. Spice wey de dey use cook food or make agbo.
    • My pikin wey no dey like ginger...  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, my child dislikes ginger.)

Translation

English: ginger

Etymology 2

From: English ginger Zingiber officinale

Pronunciation

  • dʒíndʒà

Play Play

Noun

  1. Doings wey dey make tings dey happen.
    • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)
    • Im follow salute all di troops and e ginger dem sey make dem dey focused and make dem dey professional as dem dey work.  — (bbc__58641, He joined in commending the troops and encouraged them to remain focused and to act professionally in the discharge of their duties.)
  2. Sey person blood begin hot ontop matter and con carry am put for head reach to protest.
    • President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian ginger for social media  — (bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)
    • Onana just dey shine for Ajax since im waka come di club for 2015 and im ginger don pay as e kolobi di Dutch cup with dem.  — (brila__1240, Onana has been outstanding in Ajax since joining the club in 2015 and his zeal and zest has paid off with him winning the Dutch Cup with the club.)

Translations

  • English: motivation, protest

Verb

  1. Sey doings wey person or someting get dey fit make tings dey happen.
    • Di tin wey ginger me to read well na sey my pile go flog me if I fail o.  — (What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.
    • She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im ginger her to dey play Tennis.  — (brila__1417, She said that it was Serena Williams, the 23-time Grand Slam winner who inspired her to play tennis.)
  2. Sey people blood dey hot ontop matter wey de carry for head reach protest.
    • Women all over di world don begin ginger demself, dey protest for equal pay.  — (bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)
    • Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey ginger.  — (The National Assembly workers signaled the beginning of a four day warning strike when picketing commenced on Monday.)

Antonyms

Translations

  • English: to inspire/motivate, to protest