Difference between revisions of "ginger"
(→Verb) |
|||
(13 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
* [[ginja]] | * [[ginja]] | ||
− | ===Etymology=== | + | ===Etymology 1=== |
− | From: English ''ginger'' | + | From: English ''ginger'' ''Zingiber officinale'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dʒíndʒà | * dʒíndʒà | ||
<sm2>Pcm-ng-ginger.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ginger.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-ginger.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-ginger.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | #Spice wey de dey use cook food or make [[agbo]]. |
− | + | #:*{{ux|dv|My pikin wey no dey like '''ginger'''... |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, my child dislikes ginger.)}} | |
− | * | + | ====Translation==== |
− | + | English: ''ginger'' | |
+ | |||
+ | ===Etymology 2=== | ||
+ | From: English ''ginger'' ''Zingiber officinale'' | ||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * dʒíndʒà | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-ginger.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-ginger.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | |||
− | |||
#Doings wey dey make tings dey happen. | #Doings wey dey make tings dey happen. | ||
#:*{{ux|dv|Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia '''ginger'''. |(bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)}} | #:*{{ux|dv|Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia '''ginger'''. |(bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)}} | ||
− | + | #:*{{ux|dv|Im follow salute all di troops and e '''ginger''' dem sey make dem dey focused and make dem dey professional as dem dey work. |(bbc__58641, He joined in commending the troops and encouraged them to remain focused and to act professionally in the discharge of their duties.)}} | |
− | #:*{{ux|dv|Im follow salute all di troops | + | #Sey person blood begin hot ontop [[matter]] and con carry am put for [[head]] reach to [[protest]]. |
− | # | ||
− | |||
#:*{{ux|dv|President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian '''ginger''' for social media |(bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)}} | #:*{{ux|dv|President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian '''ginger''' for social media |(bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)}} | ||
− | + | #:*{{ux|dv|Onana just dey shine for Ajax since im waka come di club for 2015 and im '''ginger''' don pay as e kolobi di Dutch cup with dem. |(brila__1240, Onana has been outstanding in Ajax since joining the club in 2015 and his zeal and zest has paid off with him winning the Dutch Cup with the club.)}} | |
− | #:*{{ux|dv|Onana just dey shine for Ajax since im waka come | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''motivation'', ''protest'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | #Sey person get | + | #Sey doings wey person or someting get dey fit make tings dey happen. |
− | #:*{{ux|dv|Di tin wey '''ginger''' me to read well na sey my [[pile]] go flog me if I fail o.|( | + | #:*{{ux|dv|Di tin wey '''ginger''' me to read well na sey my [[pile]] go flog me if I fail o.|(What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.}} |
− | #: | + | #:*{{ux|dv|She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im '''ginger''' her to dey play Tennis. |(brila__1417, She said that it was Serena Williams, the 23-time Grand Slam winner who inspired her to play tennis.)}} |
− | + | #Sey people blood dey hot ontop [[matter]] wey de [[carry]] for [[head]] reach [[protest]]. | |
− | + | #:*{{ux|dv|Women all over di world don begin '''ginger''' demself, dey protest for equal pay. |(bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey '''ginger'''. |(The National Assembly workers signaled the beginning of a four day warning strike when picketing commenced on Monday.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey '''ginger'''. |( | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[dull]] | * [[dull]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: to inspire | + | * English: ''to inspire/motivate'', ''to protest'' |
Latest revision as of 16:05, 31 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology 1
From: English ginger Zingiber officinale
Pronunciation
- dʒíndʒà
Noun
- Spice wey de dey use cook food or make agbo.
- My pikin wey no dey like ginger... — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, my child dislikes ginger.)
Translation
English: ginger
Etymology 2
From: English ginger Zingiber officinale
Pronunciation
- dʒíndʒà
Noun
- Doings wey dey make tings dey happen.
- Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger. — (bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)
- Im follow salute all di troops and e ginger dem sey make dem dey focused and make dem dey professional as dem dey work. — (bbc__58641, He joined in commending the troops and encouraged them to remain focused and to act professionally in the discharge of their duties.)
- Sey person blood begin hot ontop matter and con carry am put for head reach to protest.
- President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian ginger for social media — (bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)
- Onana just dey shine for Ajax since im waka come di club for 2015 and im ginger don pay as e kolobi di Dutch cup with dem. — (brila__1240, Onana has been outstanding in Ajax since joining the club in 2015 and his zeal and zest has paid off with him winning the Dutch Cup with the club.)
Translations
- English: motivation, protest
Verb
- Sey doings wey person or someting get dey fit make tings dey happen.
- Di tin wey ginger me to read well na sey my pile go flog me if I fail o. — (What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.
- She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im ginger her to dey play Tennis. — (brila__1417, She said that it was Serena Williams, the 23-time Grand Slam winner who inspired her to play tennis.)
- Sey people blood dey hot ontop matter wey de carry for head reach protest.
- Women all over di world don begin ginger demself, dey protest for equal pay. — (bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)
- Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey ginger. — (The National Assembly workers signaled the beginning of a four day warning strike when picketing commenced on Monday.)
Antonyms
Translations
- English: to inspire/motivate, to protest