Difference between revisions of "ginger"

Line 12: Line 12:
  
===Noun===
 
===Noun===
#Na spice wey de dey use cook food or make [[agbo]].
+
#Spice wey de dey use cook food or make [[agbo]].
 
#:*{{ux|dv|My pikin wey no dey like '''ginger'''... |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, my child dislikes ginger.)}}
 
#:*{{ux|dv|My pikin wey no dey like '''ginger'''... |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, my child dislikes ginger.)}}
 
#Doings wey dey make tings dey happen.
 
#Doings wey dey make tings dey happen.
 
#:*{{ux|dv|Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia '''ginger'''. |(bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)}}
 
#:*{{ux|dv|Im follow salute all di troops and e '''ginger''' dem sey make dem dey focused and make dem dey professional as dem dey work. |(bbc__58641, He joined in commending the troops and encouraged them to remain focused and to act professionally in the discharge of their duties.)}}
 
#Na sey person blood begin hot ontop [[matter]] and con carry am put for [[head]] reach to [[protest]].
+
#Sey person blood begin hot ontop [[matter]] and con carry am put for [[head]] reach to [[protest]].
 
#:*{{ux|dv|President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian '''ginger''' for social media |(bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)}}
 
#:*{{ux|dv|Onana just dey shine for Ajax since im waka come di club for 2015 and im '''ginger''' don pay as e kolobi di Dutch cup with dem. |(brila__1240, Onana has been outstanding in Ajax since joining the club in 2015 and his zeal and zest has paid off with him winning the Dutch Cup with the club.)}}
 
Revision as of 17:06, 1 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English ginger Zingiber officinale

Pronunciation

  • dʒíndʒà

Play Play

Noun

  1. Spice wey de dey use cook food or make agbo.
    • My pikin wey no dey like ginger...  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, my child dislikes ginger.)
  2. Doings wey dey make tings dey happen.
    • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)
    • Im follow salute all di troops and e ginger dem sey make dem dey focused and make dem dey professional as dem dey work.  — (bbc__58641, He joined in commending the troops and encouraged them to remain focused and to act professionally in the discharge of their duties.)
  3. Sey person blood begin hot ontop matter and con carry am put for head reach to protest.
    • President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian ginger for social media  — (bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)
    • Onana just dey shine for Ajax since im waka come di club for 2015 and im ginger don pay as e kolobi di Dutch cup with dem.  — (brila__1240, Onana has been outstanding in Ajax since joining the club in 2015 and his zeal and zest has paid off with him winning the Dutch Cup with the club.)

Translations

  • English: Zingiber officinale/ginger, motivation, protest

Verb

  1. Sey doings wey person or someting get dey fit make tings dey happen.
    • Di tin wey ginger me to read well na sey my pile go flog me if I fail o.  — (Egbokhare_221, What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.
    • She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im ginger her to dey play Tennis.  — (brila__1417, She said that it was Serena Williams, the 23-time Grand Slam winner who inspired her to play tennis.)
  2. Sey people blood dey hot ontop matter wey de carry for head reach protest.
    • Women all over di world don begin ginger demself, dey protest for equal pay.  — (bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)
    • Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey ginger.  — (The National Assembly workers signalled the beginning of a four day warning strike when picketing commenced on Monday. )

Antonyms

Translations

  • English: to inspire/motivate, to protest