Difference between revisions of "ginger"

Line 40: Line 40:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
ginger: Sey person get doings wey dey make tings dey happen
+
#Sey person get doings wey dey make tings dey happen.
 
+
#:*{{ux|dv|Di tin wey '''ginger''' me to read well na sey my [[pile]] go flog me if I fail o.|(Egbokhare_221, What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#: {{ux|dv|Women all over di world don begin '''ginger''' demself, dey protest for equal pay. |(bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)}}
#: {{ux|dv|Di tin wey '''ginger''' me to read well na sey my pile go flog me if I fail o.|no translation}}
 
# mark-obj (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|Pamela say she wan use her tori to '''ginger''' odas |(bbc__80388, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We get something to '''ginger''' you to begin think; |(bbc__98270, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|Macron dey come Nigeria to follow '''ginger''' creativity |(bbc__64578, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Women all over di world don begin '''ginger''' demself, dey protest for equal pay. |(bbc__101145, __no translation__)}}
 
# - (frequency:13)
 
 
#: {{ux|dv|Dat one na im '''ginger''' her to create her own. |(bbc__27074, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dat one na im '''ginger''' her to create her own. |(bbc__27074, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Donald Trump 'shithole' talk dey make people '''ginger''' |(bbc__100481, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Donald Trump 'shithole' talk dey make people '''ginger''' |(bbc__100481, __no translation__)}}
Line 84: Line 76:
 
#: {{ux|dv|After England player, David Beckham, join Real Madrid for 2003, im enjoy special tax awoof because Spain wan '''ginger''' other ogbonge footballers and managers make dem come La Liga. |(bbc__13056, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|After England player, David Beckham, join Real Madrid for 2003, im enjoy special tax awoof because Spain wan '''ginger''' other ogbonge footballers and managers make dem come La Liga. |(bbc__13056, __no translation__)}}
  
====Derived forms====
 
# reginger : sey dem ginger anoder matter again
 
#: {{ux|dv| Di Federal Government don talk sey de go make sure sey dem recharge na reginger di chad basin all so dat di development  security and betterlicious life marras go see light for di region  go see light again |(The Federal Government has said that they'll ensure that they recharge and reenergize the Chad Basin so that all the development, security and good quality of life will see light in the region again)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* encourage 0.73 369, epp 0.66 217, contribute 0.65 266, hustle 0.62 171, prefer 0.62 83, bad-mouth 0.59 5, listen 0.59 505, helep 0.57 509, support 0.57 1726
+
*
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* encourage 0.73 369, epp 0.66 217, contribute 0.65 266, hustle 0.62 171, prefer 0.62 83, bad-mouth 0.59 5, listen 0.59 505, helep 0.57 509, support 0.57 1726
+
* [[dull]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: to inspire
 
* English: to inspire

Revision as of 08:42, 30 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English ginger

Pronunciation

  • dʒíndʒà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1487
  • Frequency in raw corpus: 448
  • Frequency rank in raw corpus: 711

Noun

  1. Na spice wey de dey use cook food or make agbo.
    • In fact na, my pikin wey no dey like ginger.  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, Actually, my child dislikes ginger.)
  2. Doings wey dey make tings dey happen.
    • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)
    • Ibrahim El Zakzaky, wey get im ginger from di Islamic Revolution inside Iran, don dey prison since 2015.  — (bbc__57452, Ibrahim El Zakzaky, whose support comes from the Islamic Revolution in Iran, has been imprisoned since 2015.)
    • Im follow salute all di troops an e ginger dem say make dem dey focused and make dem dey professional as dem dey work.  — (bbc__58641, He joined in commending the troops and encouraged them to remain focused and to act professionally in the discharge of their duties.)
  3. Na sey person blood begin hot ontop matter and con carry am put for head reach to protest.
    • Why you want make people join dis ginger to protect di Congo Basin Forest?  — (bbc__100711, Why do you want people to join the uprising to protect the Congo Basin Forest?)
    • President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian ginger for social media  — (bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)
    • Di ginger for dat game plenty.  — (bbc__34822, The game was highly charged.)
    • Onana just dey shine for Ajax since im waka come the club for 2015 and im ginger don pay as e kolobi the Dutch cup with dem.  — (brila__1240, Onana has been outstanding in Ajax since joining the club in 2015 and his zeal and zest has paid off with him winning the Dutch Cup with the club.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Zingiber officinale/ginger, motivation, protest

Verb

  1. Sey person get doings wey dey make tings dey happen.
    • Di tin wey ginger me to read well na sey my pile go flog me if I fail o.  — (Egbokhare_221, What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.
    Women all over di world don begin ginger demself, dey protest for equal pay.  — (bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)
    Dat one na im ginger her to create her own.  — (bbc__27074, __no translation__)
    Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger  — (bbc__100481, __no translation__)
  2. aux-obj (frequency:11)
    Moyinoluwa tok say na her papa dey ginger her.  — (bbc__68047, __no translation__)
    Aurier tell French television say na stupid decision, and na politics dey ginger di Caf presido.  — (bbc__17959, __no translation__)
  3. ccomp-obj (frequency:5)
    Barcelona still dey try ginger demself from wen dem lose Champions League to Liverpool.  — (bbc__19112, __no translation__)
    She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im ginger her to dey play Tennis.  — (brila__1417, __no translation__)
  4. aux-nsubj (frequency:4)
    Tiger Woods dey ginger  — (brila__1826, __no translation__)
    Pipo dey hope say economy go ginger as dem don sign budget 5m to use take buy dustbin  — (bbc__81443, __no translation__)
  5. aux (frequency:3)
    Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey ginger.  — (bbc__101248, __no translation__)
    However, even through e never dey clear who go lead di Ninth National Assembly, Ahmed Lawan and Femi Gbajabiamila dey ginger.  — (bbc__56730, __no translation__)
  6. nsubj-obj (frequency:3)
    How Super Falcons AWCON 2018 victory ginger Buhari, plenti Nigerians  — (bbc__73342, __no translation__)
    Di movie ginger pipo wen e land Nigeria for February sotay pipo still dey do 'Wakanda' forever up till today.  — (bbc__36614, __no translation__)
  7. cc (frequency:2)
    create jobs and ginger how we dey use and share technology, Masanawa tok.  — (bbc__590, __no translation__)
    We don dey build our culture back - O.C. Ukeje With over 100 theatre shows wey dey for di Lagos theatre festival, artistes dem say di festival don give dem voice and ginger di theatre culture for Nigeria.  — (bbc__6849, __no translation__)
  8. dep (frequency:2)
    I con grate ginger inside.  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__74, I then added ginger in it)
    And den on top anoda one for dis very o'clock, still ontop di same Chibok girls matter, di joinbody of Bring Back Our Girls don come outside o dey clap hand give Naija government for di way de take ginger every, every to release eh, rescue dese eh eighty two Chibok girls wey be sey Boko Haram just release recently,  — (NST_cleaned__2405, __no translation__)
  9. nsubj (frequency:2)
    Ogbonge Nollywood actor and lecturer for Theatre Arts for University of Port Harcourt, Sam Dede say im ginger di tok so pipo for Africa go begin tink again about di way dem dey address demsef, to show di world say di talents and ability dey inside Africans.  — (bbc__77100, __no translation__)
    Speaker of di House Yakubu Dogara bin get to calm dem down afta dem ginger scatter Members of di House of Representatives no hide mouth as dem tell President Muhammadu Buhari say e reach to impeach am for di $462m of public money wey im use to buy jets for military without approval by National Assembly.  — (bbc__92060, __no translation__)
  10. obl:arg (frequency:2)
    Dis wan wey dem tok don make many pipo begin ginger for social media.  — (bbc__42901, __no translation__)
    Omoyele Sowore no be today meat, na since di days of June 12, 1993 na im e begin ginger for Nigeria mata.  — (bbc__77497, __no translation__)
  11. advcl-obj (frequency:2)
    Dis no be di first time di kontri go try ginger pipo don born pikin.  — (bbc__41915, __no translation__)
    After England player, David Beckham, join Real Madrid for 2003, im enjoy special tax awoof because Spain wan ginger other ogbonge footballers and managers make dem come La Liga.  — (bbc__13056, __no translation__)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to inspire