Difference between revisions of "go"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
− | Word wey show sey wetin dem de talk still dey road dey come. | + | * Word wey show sey wetin dem de talk still dey road dey come. |
#{{ux|dv|E '''go''' byforce bring di book.|(Egbokhare 2021, He will mandatorily bring the book.}} | #{{ux|dv|E '''go''' byforce bring di book.|(Egbokhare 2021, He will mandatorily bring the book.}} | ||
Line 24: | Line 24: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''will, shall''. | * English: ''will, shall''. | ||
− | |||
− | |||
==Naija== | ==Naija== |
Revision as of 14:47, 25 February 2021
Naija
Etymology
From English go
Pronunciation
- gò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3128
- Frequency rank in NSC treebank: 3
- Frequency in raw corpus: 55797
- Frequency rank in raw corpus: 7
Auxiliary
- Word wey show sey wetin dem de talk still dey road dey come.
- E go byforce bring di book. — (Egbokhare 2021, He will mandatorily bring the book.
- Trump go port you come back to Nigeria. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__198, Trump will deport you back to Nigeria.)
Translations
- English: will, shall.
Naija
Etymology
From English go
Pronunciation
- gó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3128
- Frequency rank in NSC treebank: 3
- Frequency in raw corpus: 55797
- Frequency rank in raw corpus: 7
Transitive Verb
- Make person move.
- E go church. — (Egbokhare 2021, He went to the church.
- My fada go Lagos. — (NSC_Tella_2021, My father went to Lagos.)
Intransitive Verb
- Na only me dey go. — (KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)
- Go report to police! — (ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__72, Go and report him to the police!)
Serial Verb
- I go go see di man. — (NSC_Tella_2021, I will go and see the man.)
- Na only me dey go do di job. — (NSC_Tella_2021, I was the only one going to do the job.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: go