go

Naija

Etymology

From: English: go

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3128
  • Frequency rank in NSC treebank: 3
  • Frequency in raw corpus: 55797
  • Frequency rank in raw corpus:

Pronunciation1

Play Play


Auxiliary

Word wey show sey wetin dem de talk still never happen.

  • E go byforce bring di book.  — (Egbokhare 2021, He will bring the book compulsorily.
  • Trump go port you come back to Nigeria.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__198, Trump will deport you back to Nigeria.)
Translations
  • English: will, shall.


Pronunciation2


Verb

Transitive

Make person move.

  • E go church.  — (Egbokhare 2021, He went to the church.)
  • My fada go Lagos.  — (NSC_Tella_2021, My father went to Lagos.)
Intransitive
  • Na only me dey go.  — (KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)
  • Go report to police!  — (ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__72, Go and report him to the police!)
Serial Verb
  • I go go see di man.  — (NSC_Tella_2021, I will go and see the man.)
  • Na only me dey go do di job.  — (NSC_Tella_2021, I was the only one going to do the job.)
Synonyms
Antonyms
Translations
  • English: go