Difference between revisions of "gorimakpa"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Head wey hair no dey. | * Head wey hair no dey. | ||
− | :*{{ux|dv|See di guy '''gorimakpa''' e be like mirror.|( | + | :*{{ux|dv|See di guy '''gorimakpa''' e be like mirror.|(See the man's head shaved clean.)}} |
− | :*{{ux|dv|Obodo don old o e hair don dey turn '''gorimakpa'''.|( | + | :*{{ux|dv|Obodo don old o e hair don dey turn '''gorimakpa'''.|(Obodo is obviously old as he is becoming bald.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 16:13, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba ge (cut), ori (head) and pa (bare)
Pronunciation
- gòrímákpá
Usage
- Na name of one actor for Village Headmaster
Noun
- Head wey hair no dey.
- See di guy gorimakpa e be like mirror. — (See the man's head shaved clean.)
- Obodo don old o e hair don dey turn gorimakpa. — (Obodo is obviously old as he is becoming bald.)
Synonyms
Translation
- English: bald head