Difference between revisions of "gorimakpa"

Line 20: Line 20:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
*English: bald head
+
*English: ''bald head''

Revision as of 19:09, 10 November 2020

Naija

Etymology

From Yoruba: ge (cut), ori (head) and pa (bare) to Igbo gorimakpa (bald).

Pronunciation

gōrímákpá

Definition

Noun

Head wey hair no dey

See di guy gorimakpa e be like mirror.  — (See the man's head shaved clean like a mirror.)
Obodo don old o e hair don dey turn gorimakpa.  — (Obodo is old, his head is turning bald.)

Related forms

Synonym

abolo, akpan

Translation

  • English: bald head