Difference between revisions of "gorimakpa"

Line 8: Line 8:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Head wey hair no dey
 
Head wey hair no dey
:{{ux|dv|See di guy '''gorimakpa''' e be like mirror.|(See the man's head shaved clean like a mirror.)}}
+
:{{ux|dv|See di guy '''gorimakpa''' e be like mirror.|(NSC_odirin_2020, See the man's head shaved clean.)}}
:{{ux|dv|Obodo don old o e hair don dey turn '''gorimakpa'''.|(Obodo is old, his head is turning bald.)}}
+
:{{ux|dv|Obodo don old o e hair don dey turn '''gorimakpa'''.|(NSC_odirin_2020, Obodo is obviously old as he is becoming bald.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 14:57, 18 November 2020

Naija

Etymology

From Yoruba: ge (cut), ori (head) and pa (bare) to Igbo gorimakpa (bald).

Pronunciation

gōrímákpá

Noun

Head wey hair no dey

See di guy gorimakpa e be like mirror.  — (NSC_odirin_2020, See the man's head shaved clean.)
Obodo don old o e hair don dey turn gorimakpa.  — (NSC_odirin_2020, Obodo is obviously old as he is becoming bald.)

Related forms

Synonym

abolo, akpan

Translation

  • English: bald head