gorimakpa

Naija

Etymology

From Yoruba: ge (cut) ori (head) pa (bare) to Igbo gorimakpa (bald)

Pronunciation

Gōrímákpá

Definition

Head wey hair no dey

Noun

    • See di guy gorimakpa e be like mirror.  — (See the man's head shaved clean like a mirror.)
    • Obodo don old o e hair don dey turn gorimakpa.  — (Obodo is old, his hair is turning bald.)

Related forms

Synonym

abolo, akpan

Translation

  • English: bald head