gorimakpa

Revision as of 14:57, 18 November 2020 by 160.152.248.16 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From Yoruba: ge (cut), ori (head) and pa (bare) to Igbo gorimakpa (bald).

Pronunciation

gōrímákpá

Noun

Head wey hair no dey

See di guy gorimakpa e be like mirror.  — (NSC_odirin_2020, See the man's head shaved clean.)
Obodo don old o e hair don dey turn gorimakpa.  — (NSC_odirin_2020, Obodo is obviously old as he is becoming bald.)

Related forms

Synonym

abolo, akpan

Translation

  • English: bald head