Difference between revisions of "grigri"

Line 15: Line 15:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#When person body dey move.  
+
#When person body dey move [[one kind one kind]].  
 
#:* {{ux|dv|Small time body go do am '''grigri''' from im head reach im toes. |(katakata__167, He gets stimulated quickly from his head down to his toes.)}}
 
#:* {{ux|dv|Small time body go do am '''grigri''' from im head reach im toes. |(katakata__167, He gets stimulated quickly from his head down to his toes.)}}
 
#:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.|(Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)}}
 
#:* {{ux|dv|Body dey do me '''grigri'''.|(Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)}}
#When person body dey do am like sey e wan nack.
+
#When person body dey [[totori]] am.
#:* {{ux|dv|Im body dey do am '''grigri''' like say make e grab somebody. |(katakata__477, His/her body is aroused in a sexual manner.)}}
+
#:* {{ux|dv|As e see im wife for di red dress body do am '''grigri'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, His body is aroused in a sexual manner.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 18:22, 27 November 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba grigri (force)

Pronunciation

  • grìgrì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 16579

Adjective

  1. When person body dey move one kind one kind.
    • Small time body go do am grigri from im head reach im toes.  — (katakata__167, He gets stimulated quickly from his head down to his toes.)
    • Body dey do me grigri.  — (Egbokhare_2020, My body is in a state of ecstasy.)
  2. When person body dey totori am.
    • As e see im wife for di red dress body do am grigri.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, His body is aroused in a sexual manner.)

Synonyms

Translations

  • English: aroused (emotionally)