Difference between revisions of "ground"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-ground.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ground.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ground.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ground.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 45
 
* Frequency rank in NSC treebank: 262
 
* Frequency in raw corpus: 1245
 
* Frequency rank in raw corpus: 299
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na dat part of dis world wey dem dey waka [[ontop]].
+
# Part of dis world wey dem dey waka [[ontop]].
 
#:* {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}}  
 
#:* {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}}  
#:* {{ux|dv|As de boy just dey '''ground''' dey shake because of de epilepsy, de oder children begin fear, nobody gree go near am. |(NSC_Legbeti_2021. As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)}}
+
#:* {{ux|dv|As de boy just dey '''ground''' dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody [[gree]] near am. |(NSC_Legbeti_2021. As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)}}
# Na make person dey available for anyting wey wan happen.
+
# As e be sey person dey available for anyting wey want happen.
 
#:* {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available for eventualities.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available for eventualities.)}}
#:* {{ux|dv|Me I don let dem know say I full '''ground''' remain. |(NSC_Legbeti_2021. I have already informed them that I am very much available.)}}
 
 
#:* {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}
 
#:* {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}
# Na when matter dey wey never get head.
 
#:*{{ux|dv|Na im make trouble full '''ground''' anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. That is why issues at hand at the moment.)}}
 
#:*{{ux|dv|Oga, wahala full '''ground''' remain. |(NSC_Legbeti_2021. There are lots of unresolved issues on ground boss.)}}
 
 
===Verb===
 
* Na situation wey be say e still dey happen.
 
:* {{ux|dv|Confusion bin dey '''ground''' as to weda pipo die; |(bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)}}
 
 
:* {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798. The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)}}
 
:* {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798. The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)}}
 +
# Matter wey dey available.
 
:* {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045. There are different accounts on the death of the soldier. )}}
 
:* {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045. There are different accounts on the death of the soldier. )}}
 +
:* {{ux|dv|Confusion bin dey '''ground''' as to weda pipo die; |(bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)}}
 
:* {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)}}
 
:* {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)}}
  
====Related forms====
+
===Related forms===
* [[groundnut]], [[background]]
+
[[groundnut]]
  
====Synonyms====
 
*  [[road]], [[sand]]
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
Line 44: Line 30:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''surface of the earth''.. ''matter at hand''
+
* English: ''ground''

Revision as of 14:11, 28 May 2021

Naija

Etymology

From: English ground

Pronunciation

  • grănd


Noun

  1. Part of dis world wey dem dey waka ontop.
    • E come fall for ground.  — (jw__5558. It fell on the surface of the earth.)
    • As de boy just dey ground dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody gree near am.  — (NSC_Legbeti_2021. As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)
  2. As e be sey person dey available for anyting wey want happen.
    • Na we dey ground.  — (LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available for eventualities.)
    • I dey o, I dey full ground.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
  • Soldiers and police dey ground to control di protests  — (bbc__90798. The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)
  1. Matter wey dey available.
  • Plenti tori dey ground for how di soldier take die.  — (bbc__82045. There are different accounts on the death of the soldier. )
  • Confusion bin dey ground as to weda pipo die;  — (bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)
  • If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)

Related forms

groundnut


Antonyms

Translations

  • English: ground