Difference between revisions of "ground"
(→Naija) |
|||
(12 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * grând |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-ground.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-ground.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Part of dis world wey dem dey waka [[ontop]]. |
− | #: {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth. | + | #:* {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|As di boy just dey '''ground''' dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody [[gree]] near am. |(As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | # Make e be sey person dey available for anyting wey wan happen. |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75, We are the people available for eventualities.)}} |
− | #: {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75 | + | #:* {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}} |
− | #: | + | #:* {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798, The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)}} |
− | + | # Matter wey dey available. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045, There are different accounts on the death of the soldier. )}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Confusion bin dey '''ground''' as to weda pipo die.|(bbc__26119, It was unclear whether there were casualties or not.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)}} | |
− | |||
− | |||
− | :* {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798 | ||
− | :* {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045 | ||
− | :* {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Related forms=== | ||
+ | [[groundnut]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[sky]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''ground'' |
Latest revision as of 21:01, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English ground
Pronunciation
- grând
Noun
- Part of dis world wey dem dey waka ontop.
- E come fall for ground. — (jw__5558. It fell on the surface of the earth.)
- As di boy just dey ground dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody gree near am. — (As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)
- Make e be sey person dey available for anyting wey wan happen.
- Na we dey ground. — (LAG_38_Elections_DG__75, We are the people available for eventualities.)
- I dey o, I dey full ground. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
- Soldiers and police dey ground to control di protests — (bbc__90798, The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)
- Matter wey dey available.
- Plenti tori dey ground for how di soldier take die. — (bbc__82045, There are different accounts on the death of the soldier. )
- Confusion bin dey ground as to weda pipo die. — (bbc__26119, It was unclear whether there were casualties or not.)
- If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth. — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: ground