Difference between revisions of "ground"

 
(5 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* grănd
+
* grând
<sm2>Pcm-ng-ground.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-ground.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ground.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-ground.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Part of dis world wey dem dey waka [[ontop]].
 
# Part of dis world wey dem dey waka [[ontop]].
 
#:* {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}}  
 
#:* {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}}  
#:* {{ux|dv|As de boy just dey '''ground''' dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody [[gree]] near am. |(NSC_Legbeti_2021. As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)}}
+
#:* {{ux|dv|As di boy just dey '''ground''' dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody [[gree]] near am. |(As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)}}
# As e be sey person dey available for anyting wey want happen.
+
# Make e be sey person dey available for anyting wey wan happen.
#:* {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available for eventualities.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75, We are the people available for eventualities.)}}
 
#:* {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}
 
#:* {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}
:* {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798. The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)}}
+
#:* {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798, The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)}}
 
# Matter wey dey available.
 
# Matter wey dey available.
#:* {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045. There are different accounts on the death of the soldier. )}}
+
#:* {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045, There are different accounts on the death of the soldier. )}}
#:* {{ux|dv|Confusion bin dey '''ground''' as to weda pipo die; |(bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)}}
+
#:* {{ux|dv|Confusion bin dey '''ground''' as to weda pipo die.|(bbc__26119, It was unclear whether there were casualties or not.)}}
 
#:* {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)}}
 
#:* {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
[[groundnut]]
 
[[groundnut]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[sky]]
 
* [[sky]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''ground''
 
* English: ''ground''

Latest revision as of 21:01, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English ground

Pronunciation

  • grând

Play


Noun

  1. Part of dis world wey dem dey waka ontop.
    • E come fall for ground.  — (jw__5558. It fell on the surface of the earth.)
    • As di boy just dey ground dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody gree near am.  — (As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)
  2. Make e be sey person dey available for anyting wey wan happen.
    • Na we dey ground.  — (LAG_38_Elections_DG__75, We are the people available for eventualities.)
    • I dey o, I dey full ground.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
    • Soldiers and police dey ground to control di protests  — (bbc__90798, The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)
  3. Matter wey dey available.
    • Plenti tori dey ground for how di soldier take die.  — (bbc__82045, There are different accounts on the death of the soldier. )
    • Confusion bin dey ground as to weda pipo die.  — (bbc__26119, It was unclear whether there were casualties or not.)
    • If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)

Related forms

groundnut

Antonyms

Translations

  • English: ground