Difference between revisions of "ground"

 
(15 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English ground
+
From: English ''ground''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* graʊnd
+
* grând
<sm2>Pcm-ng-ground.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-ground.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ground.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-ground.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 45
 
* Frequency rank in NSC treebank: 262
 
* Frequency in raw corpus: 1245
 
* Frequency rank in raw corpus: 299
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
ground: no definition -- Definition in Naija?
+
# Part of dis world wey dem dey waka [[ontop]].
 
+
#:* {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}}  
 
+
#:* {{ux|dv|As di boy just dey '''ground''' dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody [[gree]] near am. |(As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)}}
# - (frequency:471)
+
# Make e be sey person dey available for anyting wey wan happen.
#: {{ux|dv|'''Ground''' just dey. |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__15, The ground is just there.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75, We are the people available for eventualities.)}}
#: {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75, It is us that are on the ground.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}
# case (frequency:455)
+
#:* {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798, The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)}}
#: {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558, __no translation__)}}
+
# Matter wey dey available.
#: {{ux|dv|fresh as e comot for '''ground'''. |(NST_cleaned__33005, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045, There are different accounts on the death of the soldier. )}}
# amod (frequency:73)
+
#:* {{ux|dv|Confusion bin dey '''ground''' as to weda pipo die.|(bbc__26119, It was unclear whether there were casualties or not.)}}
#: {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}
+
#:* {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)}}
#: {{ux|dv|Na im make trouble full '''ground'''. |(jw__25707, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|She add say, 324 pipo still dey '''ground''' with cholera. |(bbc__92216, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Migration na very big issue wey dey '''ground''' for both Europe and Africa. |(bbc__67153, __no translation__)}}
 
# det (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|di '''ground'''... |(NST_cleaned__41859, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As I dey look, di '''ground''' di '''ground'''... |(NST_cleaned__41858, __no translation__)}}
 
# acl (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|Confusion bin dey '''ground''' as to weda pipo die; |(bbc__26119, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Confusion dey '''ground''' on top di school pickin dem wey dey miss since Monday for Government Girls Science Technical College, Dapchi, Yobe state. |(bbc__26123, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ogunyemi also tok say ASUU expectation na say by now dem go don settle all di outstanding issues wey dey '''ground''' to di satisfaction of di two parties involved but no be so e be. |(bbc__77168, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|But e dey hard to enter inside because stones with design dey for di '''ground'''. |(bbc__45726, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But 10 years afta di clean up wey Shell do, di place still dey leak as crude oil still dey comot from di '''ground'''. |(bbc__21204, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|them perch on top roof and them cover the ordinary '''ground'''. |(katakata__199, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pharaoh and im soldier start to dey follow dem pass the dry '''ground'''. |(jw__30002, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|So the boy just dey '''ground''' for there, e no shake. |(jw__20600, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Small small the rain come dey reduce and e no dey fall always and '''ground''' with sky separate again as them suppose. |(katakata__646, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|IF YOU dey waka for one road and '''ground''' come draw person wey dey your front fall, you no go sofri waka pass that place? |(jw__16018, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na '''ground''' we dey sleep and when morning reach, the brother and im wife dey prepare better food for us. |(jw__737, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As e concern dis matter, di gumbody country dem go try finnish agreement wit anodir country or plenty country or sign to follow di agreement wey don dey '''ground''' before. |(gumbody__20, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E dey doti '''ground''' and water, e dey block gutter to cause flooding and e dey hook animals like cow for throat. |(bbc__37571, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of di tins wey dey give goment headache about di place na di plenty environment wahala wey full '''ground''' plus di fight-fight wey dey happen anytime wey di goment try comot di pipo from dia. |(bbc__78639, __no translation__)}}
 
# cop-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Some aggrieved clients enter di streets top dey protest, some saf wan commit suicide for di road top but Ghana Police who dey '''ground''' remove dem from di N1 Highway top. |(bbc__90947, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bashir Ahmaad National Security Council on Thursday agree to send security agencies to states to make sure say di elections wey dey come for road go dey peaceful and all di tension from di political parties' primaries wey dey '''ground''' go cool like ice water. |(bbc__19214, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Here we see people for their house, or for area, on top '''ground''' or for beds; |(bbc__55895, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The goddess of '''ground''' wey you abuse no gree give us harvest, all of us go die troway”. |(katakata__1039, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[ground floor|ground floor]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di snakes bin come out from hole for ground floor of di six-floor building and run enta back, wen pipo try kill dem. |(bbc__38364, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building. |(bbc__4571, __no translation__)}}
 
* [[ground wowo|ground wowo]]
 
 
 
#: {{ux|dv|De crisis don make about 500,000 pipo run go oda areas for kontri, 33, 000 for Nigeria and situation for ground wowo. |(bbc__27437, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Since 2016 weh crisis start for Northwest and Southwest regions, de situation for ground wowo, pipo di die, about 32,000 run go Nigeria and more dan 430,000 for oda parts for kontri. |(bbc__89676, __no translation__)}}
 
* [[home ground|home ground]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Na nine venues dem go use, including Parc des Princes wey bi di home ground of Paris St-Germain. |(bbc__71398, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|November 4 final game wey happen for Mohamed V Stadium, wey be Wydad Casablanca home ground inside Morocco, see dem beat Al Ahly wey don win di competition eight times before now. |(bbc__75576, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008
 
 
 
====Antonyms====
 
* everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
ground: no definition, grind -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|You no see levels '''ground''', ah levels… |(NST_cleaned__6504, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter which is on ground that you want to contribute to, contribute.)}}
 
# aux-mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Mogadishu say dem dey make urgent call to US because dem believe say di matter wey dey '''ground''' big pass di Africa union military forces dem wey dey '''ground''' for Somalia. |(bbc__67476, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of di palava wey dey '''ground''' na fight-fight between tribes and religious violence between di Christians wey claim say na dem first come Plateau and Moslems wey dey move about come settle down for Plateau. |(bbc__78557, __no translation__)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As at di time di attack happun I understand say dem reach like 700 soldier wey dey '''ground''' dia and dem bin still dey expect more. Na so im tok. |(bbc__503, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But BBC tori person Umaru Fofana wey dey '''ground''' report say people no too come out to vote like di way e be for di first round of di election wey dem do on October 10. |(bbc__21247, __no translation__)}}
 
# advmod-aux-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Nigeria Senate President Bukola Saraki im mates na im say make di country Central Bank come explain why small-small Naira notes no dey '''ground''' 'Dem dey try to save cost' |(bbc__80263, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im say one of di tins wey dem go do to solve unemployment problem na say evri graduate wey finish for university or Polytechnic as soon as you finish NYSC, we go hammer you wit one million naira make you take start business because we know say di work no dey '''ground''' right na. |(bbc__59228, __no translation__)}}
 
# advcl-aux-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Police den fire officials dey '''ground''' der dey help collect remains den materials which dem go fit help identify de vitims. |(bbc__82362, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Already Ethiopia Airline oga don draw ear give di whole world say make dem '''ground''' all Boeing 737 Max 8 aircraft until e dey clear say dem dey safe to fly. |(bbc__14216, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008
 
  
 +
===Related forms===
 +
[[groundnut]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* everywhere 0.64 502, dirty 0.64 242, road 0.60 1516, fire 0.60 1249, bodi 0.58 1294, water 0.56 1456, sand 0.56 164, heavy 0.55 456, eye 0.55 2008
+
* [[sky]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, grind
+
* English: ''ground''

Latest revision as of 21:01, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English ground

Pronunciation

  • grând

Play


Noun

  1. Part of dis world wey dem dey waka ontop.
    • E come fall for ground.  — (jw__5558. It fell on the surface of the earth.)
    • As di boy just dey ground dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody gree near am.  — (As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)
  2. Make e be sey person dey available for anyting wey wan happen.
    • Na we dey ground.  — (LAG_38_Elections_DG__75, We are the people available for eventualities.)
    • I dey o, I dey full ground.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
    • Soldiers and police dey ground to control di protests  — (bbc__90798, The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)
  3. Matter wey dey available.
    • Plenti tori dey ground for how di soldier take die.  — (bbc__82045, There are different accounts on the death of the soldier. )
    • Confusion bin dey ground as to weda pipo die.  — (bbc__26119, It was unclear whether there were casualties or not.)
    • If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)

Related forms

groundnut

Antonyms

Translations

  • English: ground