Difference between revisions of "gumbody"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Sey person dey [[ | + | * Sey person dey [[follow]] person up and down. |
:* {{ux|dv| You dis pikin no dey '''gumbody''' follow me.|(NSC_Olukayode S.M_2021, Child stop clinging to me.)}} | :* {{ux|dv| You dis pikin no dey '''gumbody''' follow me.|(NSC_Olukayode S.M_2021, Child stop clinging to me.)}} | ||
:* {{ux|dv| E no good make woman dey '''gumbody''' follow man wey never marry her.|(NSC_Olukayode S.M_2021, It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)}} | :* {{ux|dv| E no good make woman dey '''gumbody''' follow man wey never marry her.|(NSC_Olukayode S.M_2021, It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)}} |
Revision as of 20:39, 13 August 2021
Naija
Etymology
From English: gum and body
Pronunciation
- gùmbódí
Verb
- Sey person dey follow person up and down.
- You dis pikin no dey gumbody follow me. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Child stop clinging to me.)
- E no good make woman dey gumbody follow man wey never marry her. — (NSC_Olukayode S.M_2021, It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: clinging