Difference between revisions of "gumbody"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Sey person dey [[follow]] person up and down. | * Sey person dey [[follow]] person up and down. | ||
− | :* {{ux|dv| You dis pikin no dey '''gumbody''' follow me.|( | + | :* {{ux|dv| You dis pikin no dey '''gumbody''' follow me.|(NSC_2021, Child stop clinging to me!)}} |
− | :* {{ux|dv| E no good make woman dey '''gumbody''' follow man wey never marry her.|( | + | :* {{ux|dv| E no good make woman dey '''gumbody''' follow man wey never marry her.|(NSC_2021, It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 05:01, 24 September 2022
Naija
Etymology
From English: gum and body
Pronunciation
- gùmbòdí
Verb
- Sey person dey follow person up and down.
- You dis pikin no dey gumbody follow me. — (NSC_2021, Child stop clinging to me!)
- E no good make woman dey gumbody follow man wey never marry her. — (NSC_2021, It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: clinging