Difference between revisions of "gumbody"

Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Sey person dey [[follow]] person up and down.
 
* Sey person dey [[follow]] person up and down.
:* {{ux|dv| You dis pikin no dey '''gumbody''' follow me.|(NSC_2021, Child stop clinging to me!)}}
+
:* {{ux|dv| You dis pikin no dey '''gumbody''' follow me.|(Child stop clinging to me!)}}
:* {{ux|dv| E no good make woman dey '''gumbody''' follow man wey never marry her.|(NSC_2021, It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)}}
+
:* {{ux|dv| E no good make woman dey '''gumbody''' follow man wey never marry her.|(It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 16:43, 31 May 2023

Naija

Etymology

From English: gum and body

Pronunciation

  • gùmbòdí


Verb

  • Sey person dey follow person up and down.
  • You dis pikin no dey gumbody follow me.  — (Child stop clinging to me!)
  • E no good make woman dey gumbody follow man wey never marry her.  — (It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: clinging