gumbody

Revision as of 21:06, 29 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: gum and body

Pronunciation

  • gùmbɔ̀dí


Verb

  • Sey person dey follow person up and down.
  • You dis pikin no dey gumbody follow me.  — (Child stop clinging to me!)
  • E no good make woman dey gumbody follow man wey never marry her.  — (It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: clinging