guy

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English guy

Pronunciation

  • gaɪ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 110
  • Frequency rank in NSC treebank: 130
  • Frequency in raw corpus: 621
  • Frequency rank in raw corpus: 550

The word is used more orally than in written texts.


Noun

guy (if e pass one, e go be guys

  1. guy: Man
    Who be dat guy wey I see una dey talk?  —  ( Who is the man I saw you talking to)
    wetin do dat guy wey bin dey run viewing centre for dat street  —  (what happened to that fellow who was managing the viewing centre )
  2. guy: Person friend
    Shola na my guy  —  ( Shola is my friend)
    Baba, no be your guy dey call you so?  —  ( Bro, isn't that your friend calling you?)
  3. guy: name wey be like title wey de dey use dey call man ( na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am)
    {ux|dv| guy, shey you go like take one bottle? | ( guy, you'll like to take a bottle, right? ) }}

Derived Forms

  1. guyman : person wey be sey e dey sharp to know as tings dey be.
    Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo?  —  ( Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?)
    So, you you code dat ting wey happen? You be guy man, to God!  —  ( So, you understood what happened, you are street smart, I swear! )


Synonyms

man 0.60 4389, omo 0.59 129, mehn, baba

Antonyms

  • boy 0.71 838, babe 0.61 156,

Translations

  • English: guy

Verb

guy :

  1. guy : sey dem cheat peson
    Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de guy am  —  ( Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated )


Synonyms

cheat, obtain,

Antonyms

  • boy 0.71 838, babe 0.61 156,

Translations

  • English: guy