Difference between revisions of "guyname"
(→Noun) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Name wey de dey call person wey de dey use dey [[hail]] am. | * Name wey de dey call person wey de dey use dey [[hail]] am. | ||
− | :* {{ux|dv| Your [[papa]] and [[mama]] don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye '''guy name'''. |( | + | :* {{ux|dv| Your [[papa]] and [[mama]] don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye '''guy name'''. |(Your parents gave you a good name, but you haven't spent up to two weeks and your classmates have given you a silly nickname.)}} |
− | :* {{ux|dv| E no get who go go secondary school wey no get '''guy name''' wey de go give am. |( | + | :* {{ux|dv| E no get who go go secondary school wey no get '''guy name''' wey de go give am. |(No one will go to a secondary school and not have a nickname.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''nickname'' | * English: ''nickname'' |
Revision as of 16:56, 31 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: guy and name
Pronunciation
- gáìnêm
Noun
- Name wey de dey call person wey de dey use dey hail am.
- Your papa and mama don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye guy name. — (Your parents gave you a good name, but you haven't spent up to two weeks and your classmates have given you a silly nickname.)
- E no get who go go secondary school wey no get guy name wey de go give am. — (No one will go to a secondary school and not have a nickname.)
Translations
- English: nickname