Difference between revisions of "guyname"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "Go look guy name") |
|||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
− | + | ==Naija== | |
+ | ===Alternative forms=== | ||
+ | * [[guy name]] | ||
+ | |||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | From English: ''guy'' and ''name'' | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * gáínêm | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-guy name.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-guy name.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Name wey de dey call person wey de dey use dey [[hail]] am. | ||
+ | :* {{ux|dv| Your [[papa]] and [[mama]] don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye '''guy name'''. |(Your parents gave you a good name, but you haven't spent up to two weeks and your classmates have given you a silly nickname.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| E no get who go go secondary school wey no get '''guy name''' wey de go give am. |(No one will go to a secondary school and not have a nickname.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''nickname'' |
Latest revision as of 21:11, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: guy and name
Pronunciation
- gáínêm
Noun
- Name wey de dey call person wey de dey use dey hail am.
- Your papa and mama don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye guy name. — (Your parents gave you a good name, but you haven't spent up to two weeks and your classmates have given you a silly nickname.)
- E no get who go go secondary school wey no get guy name wey de go give am. — (No one will go to a secondary school and not have a nickname.)
Translations
- English: nickname