Difference between revisions of "guyname"

 
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* gáìnêm
+
* gáínêm
 
<sm2>Pcm-ng-guy name.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-guy name.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-guy name.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-guy name.m.ogg</sm2>

Latest revision as of 21:11, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: guy and name

Pronunciation

  • gáínêm

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call person wey de dey use dey hail am.
  • Your papa and mama don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye guy name.  — (Your parents gave you a good name, but you haven't spent up to two weeks and your classmates have given you a silly nickname.)
  • E no get who go go secondary school wey no get guy name wey de go give am.  — (No one will go to a secondary school and not have a nickname.)

Translations

  • English: nickname