Difference between revisions of "guyname"

Line 9: Line 9:
 
* gáìnêm
 
* gáìnêm
 
<sm2>Pcm-ng-guy name.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-guy name.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-guy name.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-guy name.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 12:36, 12 January 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: guy and name

Pronunciation

  • gáìnêm

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call person wey de dey use dey hail am.
  • Your papa and mama don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye guy name.  — (NSC_2021, Your parents gave you a good name, but you haven't spent up to two weeks and your classmates have given you a silly nickname.)
  • E no get who go go secondary school wey no get guy name wey de go give am.  — (NSC_2021, No one will go to a secondary school and not have a nickname.)

Translations

  • English: nickname