Difference between revisions of "guyname"

(Created page with "Go look guy name")
 
Line 1: Line 1:
Go look [[guy name]]
+
==Naija==
 +
===Alternative forms===
 +
* [[guyname]]
 +
 
 +
===Etymology===
 +
From English: ''guy'' and  ''name''
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
* gáìnêm
 +
<sm2>Pcm-ng-guy name.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-guy name.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Noun===
 +
* Name wey de dey call person wey de dey use dey [[hail]] am.
 +
:* {{ux|dv| Your [[papa]] and [[mama]] don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye '''guy name'''. |(NSC_2021, Your parents gave you a good name, but you haven't spent up to two weeks and your classmates have given you a  silly nickname.)}}
 +
:* {{ux|dv| E  no get who go go secondary school wey no get '''guy name''' wey de go give am. |(NSC_2021, No one will go to a secondary school and not have a nickname.)}}
 +
 
 +
====Translations====
 +
* English: ''nickname''

Revision as of 20:46, 13 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: guy and name

Pronunciation

  • gáìnêm

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call person wey de dey use dey hail am.
  • Your papa and mama don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye guy name.  — (NSC_2021, Your parents gave you a good name, but you haven't spent up to two weeks and your classmates have given you a silly nickname.)
  • E no get who go go secondary school wey no get guy name wey de go give am.  — (NSC_2021, No one will go to a secondary school and not have a nickname.)

Translations

  • English: nickname