guyname
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: guy and name
Pronunciation
- gáìnêm
Noun
- Name wey de dey call person wey de dey use dey hail am.
- Your papa and mama don give you better name but you never dey reach two weeks your classmates don give you yeye guy name. — (NSC_2021, Your parents gave you a good name, but you haven't spent up to two weeks and your classmates have given you a silly nickname.)
- E no get who go go secondary school wey no get guy name wey de go give am. — (NSC_2021, No one will go to a secondary school and not have a nickname.)
Translations
- English: nickname