Difference between revisions of "hail"

Line 20: Line 20:
 
# sey person dey greet person
 
# sey person dey greet person
 
#*{{ux|dv|Na just hailings I dey '''hail''' o man.|Egbokhare2020. I am only greeting you sir.}}
 
#*{{ux|dv|Na just hailings I dey '''hail''' o man.|Egbokhare2020. I am only greeting you sir.}}
 +
# make person abi people praise or congratulate another person.
 
#*{{ux|dv|Some dey '''hail''' am... |(BBC_16183_some people are congratulating him.)}}
 
#*{{ux|dv|Some dey '''hail''' am... |(BBC_16183_some people are congratulating him.)}}
#*{{ux|dv|Meh I enter music dey sing meh people dey '''hail''' me, |(ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and be singing so that people will be hailing me.)}}
+
#*{{ux|dv|Meh I enter music dey sing meh people dey '''hail''' me, |(ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and be singing so that people will be praising me.)}}
#*{{ux|dv|Oga Buhari '''hail''' BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. |(bbc__76532, __no translation__)}}
+
#*{{ux|dv|Oga Buhari '''hail''' BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. |(bbc__76532, __President Buhari praised BBC for their investigative thoroughness before reporting a news__)}}
#*{{ux|dv|Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović '''hail''' her players as dem equalize against France. |(bbc__26467, __no translation__)}}
+
#*{{ux|dv|Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović '''hail''' her players as dem equalize against France. |(bbc__26467, __Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France__)}}
 
# sey person sell something throway  
 
# sey person sell something throway  
 
#*{{ux|dv|I wan '''hail''' my [[moto]]. |(NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)}}
 
#*{{ux|dv|I wan '''hail''' my [[moto]]. |(NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)}}
 
+
#*{{ux|dv|Oga James don '''hail''' him papa house. |(NSC_Agnes_2020, Oga  James don sell off him Papa house)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* hailings
 
* hailings
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  [[greet]], [[salute]] [[welcome]], [[congratulate]], [[remind]].
+
*  [[greet]], [[salute]] [[welcome]], [[congratulate]], [[praise]] [[remind]].
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* [[yab]],  
+
* [[yab]], insult.
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: greeting, salute.
+
* English: greeting, congratulations, salute.

Revision as of 12:30, 6 October 2020

Naija

Alternative forms

  • yab 0.84 176, criticise 0.82 80, greet 0.75 161, welcome 0.74 300, congratulate 0.72 89, nominate 0.71 72, remind 0.70 107, wish 0.69 121, clap 0.69 51

Etymology

From: English hail

Pronunciation

  • hél

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1547
  • Frequency in raw corpus: 161
  • Frequency rank in raw corpus: 1525

Verb

  1. sey person dey greet person
    • Na just hailings I dey hail o man.  — Egbokhare2020. I am only greeting you sir.
  2. make person abi people praise or congratulate another person.
    • Some dey hail am...  — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
    • Meh I enter music dey sing meh people dey hail me,  — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and be singing so that people will be praising me.)
    • Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am.  — (bbc__76532, __President Buhari praised BBC for their investigative thoroughness before reporting a news__)
    • Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France.  — (bbc__26467, __Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France__)
  3. sey person sell something throway
    • I wan hail my moto.  — (NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)
    • Oga James don hail him papa house.  — (NSC_Agnes_2020, Oga James don sell off him Papa house)

Related forms

  • hailings

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: greeting, congratulations, salute.