Difference between revisions of "happy"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-happy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-happy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-happy.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-happy.m.ogg</sm2>
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 13:19, 12 January 2022

Naija

Alternative Form

happi, hapi

Etymology

From English: happy

Pronunciation

  • hàpí

Play Play

Verb

  • Sey person mind dey sweet am.
  • I just dey happy as I see my result.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, I was overjoyed when I see my results.)
  • Dis one go just dey happy when e see money.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, This one is always happy whenever he/she sees money.)
  • I happy for am when e tell me sey e don start im farm.  — (NSC_2021, I was happy for him when he said he had started his farm.)

Synonym

sweet belle

Antonym

Translation

  • English: happy