happy
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: happy
Pronunciation
- hàpí
Verb
- Sey person mind dey sweet am.
- I just dey happy as I see my result. — (NSC_Olukayode S.M_2021, I was overjoyed when I see my results.)
- Dis one go just dey happy when e see money. — (NSC_Olukayode S.M_2021, This one is always happy whenever he/she sees money.)
- I happy for am when e tell me sey e don start im farm. — (NSC_2021, I was happy for him when he said he had started his farm.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: happy