Difference between revisions of "helep"

Line 23: Line 23:
 
Make person give anoder person [[hand]] so that someting go be.
 
Make person give anoder person [[hand]] so that someting go be.
  
:*{{ux|dv|Abeg, '''helep''' me buy food for der.|(Egbokhare_2021, Please}}
+
:*{{ux|dv|Abeg, '''helep''' me buy food for der.|(Egbokhare_2021, Please kindly buy me some food there.)}}
:*{{ux|dv|Rescue officials don dey ground to '''helep''' victims |(bbc__85002, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|After all, na '''helep''' I wan '''helep''' you. Look, I don tire. |(deuber__6618, I was only trying to help. That's all. I am now frustrated.)}}
:*{{ux|dv|After all, na '''helep''' I wan '''helep''' you.Look, I don tire. |(deuber__6618, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, '''helep''' me. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)}}
#: {{ux|dv|Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, '''helep''' me. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, Okay, in this year twenty eighteen, man, I'm praying for God to help me.)}}
+
:*{{ux|dv|Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God '''helep''' dey drive fly. |(deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)}}
#: {{ux|dv|Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God '''helep''' dey drive fly. |(deuber__6024, __no translation__)}}
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 15:50, 2 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English help

Pronunciation

  • ɛ́lɛ̂p

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1326
  • Frequency in raw corpus: 470
  • Frequency rank in raw corpus: 677

Usage

  • Na people we no go oyibo school well well dey talk am pass.

Verb

Make person give anoder person hand so that someting go be.

  • Abeg, helep me buy food for der.  — (Egbokhare_2021, Please kindly buy me some food there.)
  • After all, na helep I wan helep you. Look, I don tire.  — (deuber__6618, I was only trying to help. That's all. I am now frustrated.)
  • Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, helep me.  — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)
  • Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God helep dey drive fly.  — (deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)

Adjective

  1. Helep moni for melecine most times na organizations dey donate am.  — (bbc__55673, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: help

Adjective

  1. Helep moni for melecine most times na organizations dey donate am.  — (bbc__55673, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: help