Difference between revisions of "helep"

Line 42: Line 42:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''relief''
 
* English: ''relief''
 
===Adjective===
 
#: {{ux|dv|'''Helep''' moni for melecine most times na organizations dey donate am. |(bbc__55673, __no translation__)}}
 
 
====Related forms====
 
* [[help]]
 
 
====Synonyms====
 
* [[assist]]
 
====Antonyms====
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''help''
 

Revision as of 15:59, 2 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English help

Pronunciation

  • ɛ́lɛ̂p

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1326
  • Frequency in raw corpus: 470
  • Frequency rank in raw corpus: 677

Usage

  • Na people we no go oyibo school well well dey talk am pass.

Verb

Make person give anoder person hand so that someting go be.

  • Abeg, helep me buy food for der.  — (Egbokhare_2021, Please kindly buy me some food there.)
  • After all, na helep I wan helep you. Look, I don tire.  — (deuber__6618, I was only trying to help. That's all. I am now frustrated.)
  • Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, helep me.  — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)
  • Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God helep dey drive fly.  — (deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)

Adjective

  • Helep moni for melecine most times na organizations dey donate am.  — (bbc__55673, Relief funds for purchasing medicine often come from donations of relief organisations.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: relief