Difference between revisions of "helep"
(→Verb) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Make person give anoder person [[hand]] so that someting go be. | Make person give anoder person [[hand]] so that someting go be. | ||
+ | |||
+ | :*{{ux|dv|Abeg, '''helep''' me buy food for der.|(Egbokhare_2021, Please kindly buy me some food there.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|After all, na '''helep''' I wan '''helep''' you. Look, I don tire. |(deuber__6618, I was only trying to help. That's all. I am now frustrated.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, '''helep''' me. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God '''helep''' dey drive fly. |(deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 34: | Line 39: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''relief'' | * English: ''relief'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 16:05, 2 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English help
Pronunciation
- ɛ́lɛ̂p
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 4
- Frequency rank in NSC treebank: 1326
- Frequency in raw corpus: 470
- Frequency rank in raw corpus: 677
Usage
- Na people we no go oyibo school well well dey talk am pass.
Verb
Make person give anoder person hand so that someting go be.
- Abeg, helep me buy food for der. — (Egbokhare_2021, Please kindly buy me some food there.)
- After all, na helep I wan helep you. Look, I don tire. — (deuber__6618, I was only trying to help. That's all. I am now frustrated.)
- Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, helep me. — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)
- Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God helep dey drive fly. — (deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: relief
Adjective
- Helep moni for melecine most times na organizations dey donate am. — (bbc__55673, Relief funds for purchasing medicine often come from donations of relief organisations.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: relief