helep
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English help
Pronunciation
- ɛ́lɛ̂p
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 4
- Frequency rank in NSC treebank: 1326
- Frequency in raw corpus: 470
- Frequency rank in raw corpus: 677
Usage
- Na people we no go oyibo school well well dey talk am pass.
Verb
Make person give anoder person hand so that someting go be.
- Abeg, helep me buy food for der. — (Egbokhare_2021, Please kindly buy me some food there.)
- After all, na helep I wan helep you. Look, I don tire. — (deuber__6618, I was only trying to help. That's all. I am now frustrated.)
- Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, helep me. — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, This 2018, I pray that God lifts me out of poverty.)
- Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God helep dey drive fly. — (deuber__6024, Our situation is like one who is completely helpless who has to rely on fate to get by.)
Adjective
- Helep moni for melecine most times na organizations dey donate am. — (bbc__55673, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: help
Adjective
- Helep moni for melecine most times na organizations dey donate am. — (bbc__55673, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: help